Song lyrics of Olamide ft. Wizkid 'Omo to shan'

wizkid1 300x213 Wizkids youthful exuberance

Ye ye ye, holla baby, its Ola baby! Wizzy Wizzy wizkid,
Wizzy and Olamide
EMEzzzy, Codedtunes
You know how we do
ladies this is 4u

Chorus (Repeat 2x)
Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
eh…omo omo toh shan
omo omo omo toh shan

Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
eh…omo omo toh shan
omo omo omo toh shan

Verse 1:
Girl, it’s you nobody compare
Other girls dem no reach for where
Dem fit dey try but still won we
When it comes to fashion, you know well
Girl, you so beautiful
Everything about you meaningful
If be April , na me be fool
Na you wey dey charge my battery full
I like the smell of your perfume
I inhale my belle full
Now go west spot
E file fun
Oun lo ni, e ti be fun
Girl you love don cloud my mind
You are always on my mind
Like Osama for my mind
You carry bomb you blow my mind

Repeat chorus

Verse 2:
Duro omo toh shan
Dem call me Wizzy baby baby huuhh
And I rep EMEzzy baby baby
Me no get time for long thing (long thing)
The way that you wine girl e do my strong thing
Stop the fronting
Stop giving me long thing
Tori pe daddy mi o si ni le
Mommy mi o si ni ile
Emi ni kan mo wa n’le
So follow me go baby
No delay
Mo ni that’s the way (ah uh ah uh)
I like it (ah uh ah uh)
Omo toh shan (ah uh ah uh)
I like you (i like you too baby)

Repeat chorus (2x)

Verse 3
Don’t let, don’t it take too long
Don’t let me, don’t let me wait too long
I love you yet you stay too long
I love you evermore, it dey too strong
So baby be my madam
I want to be your Van Damme
Always want to hold you down
When it comes to you, nobody fit weigh down
You are the one my heart has chosen
Iwo ni eni ti okan mi yan
You so good when I am with you
Wanna spend the rest of my life with you
That’s where i get plenty past few
I no fit wait, then they wanna to have you

Repeat chorus (2x)

Comments

  1. Olamide And Wizzy From Ur Begining Everyone Knew U Gona Mke It

    ReplyDelete
  2. Hello colleagues, nice paragraph and pleasant urging commented here, I am truly
    enjoying by these.

    ReplyDelete
  3. Excellent blog here! Also your website loads up fast! What web host are you using?
    Can I get your affiliate link to your host? I wish my web site loaded up as quickly as yours lol

    ReplyDelete

Post a Comment

Kindly Drop your comments to know how you feel, Thanks

Popular posts from this blog

About Ghana new Porn Movie titled ADULTS ONLY + the Videos

Dele Momodu Reacts To The Freezing Of Davido's Account

Bella Shmurda deported and banned in Ghana over attack on Doctor