Lyrics of Birthday by D'Prince

Mavin Records
D'prince is here
Don Jazzy
My birthday don dey come
My birthday don dey come
Everybody wondering how this one is gonna
be
The gist is everywhere
And girls dem want to know
Everybody is getting ready
They know it's going down
I wrote myself a song
I bought myself a car
Counting all my blessings
Omo I thank God for my life
12 months no be moi moi
Therefore we're having the fun of life
Ko se ni to le se o
As you see me so
I enjoy my life
My birthday don dey come
My birthday don dey come
Everybody wondering how this one is gonna
be
The gist is everywhere
And girls dem want to know
Everybody is getting ready
They know it's going down
The party na jogodo
If you come you go high you go jogodo …..
jogodo
I geti the bregede
If you shake am
I give you the bregede …..bregede
The bregede elele
You go fall if you want to dey felele …..felele
The girls dem dey si gege
The boys on a low
Dem dey skibolo …..skibolo
Anything dey si gege
As long as you sure of your bregede
…..bregede
Bregede mi repete
I'm loving the way she dey bregede
…..bregede
Bregede to bregede
See the boys and we standing gidigba
Sexy ladies dem shaking their bregede
Men wey sabi go carry ogidiga
Bregede
My birthday don dey come
My birthday don dey come
Everybody wondering how this one is gonna
be
The gist is everywhere
And girls dem want to know
Everybody is getting ready
They know it's going down
I wrote myself a song
I bought myself a car
Counting all my blessings
Omo I thank God for my life
12 months no be moi moi
Therefore we're having the fun of life
Ko se ni to le se o
As you see me so
I enjoy my life
My birthday don dey come
My birthday don dey come
Everybody wondering how this one is gonna
be
The gist is everywhere
And girls dem want to know
Everybody is getting ready
They know it's going down
Who be the fine girls dem
Dey crashing my party
See the bad boys dem
They up in this party
The party is heating up
Me and my fellas be cushion on
See as the girls dem dey come to me
Say make I give dem banana
Bregede
Bregede mi repete
I'm loving the way she dey bregede
…..bregede
Bregede mi repete
I'm loving the way she dey bregede
…..bregede
Bregede to bregede
See the the boys and we standing gidigba
Sexy ladies dey shaking their bregede
Men wey sabi go carry ogidiga
Bregede
My birthday don dey come
My birthday don dey come
Everybody wondering how this one is gonna
be
The gist is everywhere
And girls dem want to know
Everybody is getting ready
They know it's going down
I wrote myself a song
I bought myself a car
Counting all my blessings
Omo I thank God for my life
12 months no be moi moi
Therefore we're having the fun of life
Ko se ni to le se o
As you see me so
I dey enjoy my life
Life life life life
Sent from my BlackBerry wireless device from MTN

Comments

Popular posts from this blog

About Ghana new Porn Movie titled ADULTS ONLY + the Videos

Dele Momodu Reacts To The Freezing Of Davido's Account

Bella Shmurda deported and banned in Ghana over attack on Doctor