Posts

Showing posts with the label Scapegoat

Lyrics of Scapegoat by D'banj

I’m Dbanj, ose ose hmm (and you know now) Don don don jazzy again Now this goes out, to my one n only sweet potato in the world My vow to you Chorus Take my heart, take my love Take my body come build my home Stay with me Iyawo mi Cos you love me I will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) Verse 1 Baby boo I can see your eyes Say you don jam many fools for your life Dem go come as lovers as dem disguise But as time goes by na ur body be the prize Success sef wey you carry na die Thats why sometimes I no dey surprise Dem go say dem love you but that na lie Chop and clean mouth tell you bye bye Me sef I no tell you say na me holy pass Some people dey talk say I dey use jazz Dem say I bush, some say I razz Dem say I be nobody, I no get class Well, I’ve been bad and I know it And I’m sorry wanna show it But n...